- Votes:
- Genres:
- Rnb
- Tags:
- african
- love
- naija
- nigerian
- See also:
P-square - More Than A Friend lyrics
INTRO
Hey girl Hey girl ooh
Girl I just dey wonder
I still dey wonder
Make you take me as I am
I just dey wonder
VERSE 1
See e get this girl for my hood
Understanding I wish I could
Treating me this way wetin I do
I just dey wonder [I just dey wonder]
She's my grilfriend, na my boo
No temptation, no taboo
Looking so sweet and beautiful
I still dey wonder [I still dey wonder]
HOOK
Hey, my brother can you imagine
Everything be like say na magic
Some say make I fashi
That she's flashy
That's she looks so sassy
They want make I panic
And I don't care I'd she's nasty
To me she's a classy girl
CHORUS
Can I be more than a friend [friend friend]
Till the end [end end]
Understand [stand stand]
I just dey wonderP-square - More Than A Friend - http://motolyrics.com/p-square/more-than-a-friend-lyrics.html
Make you take me as I am [am am]
Till the end [end end]
Understand [stand stand]
I just dey wonder
Can I be more than a friend
VERSE 2
Girl this love no go pass me by
I remember when I used to try
I dey try not to question life
Girl I no go lie
Na because you too fine
Please don't make me cry
Don't even ask me why
Unless you want make I kpai
Cos I still dey wonder [I still dey wonder]
REPEAT HOOK
REPEAT CHORUS
VERSE 3
I just dey wonder (x2)
I still dey wonder (x2)
I dey dey wonder
How can I be more than a friend to you
Someone so close to you
Even though love is blind I can see
No one can change my heart
No one can tear us apart
You can take that from me
REPEAT CHORUS