- Votes:
- Genres:
- Pop
 
- Tags:
- african soul
- bracket
- naija
- nigerian
 
- See also:
Bracket - Yori Yori lyrics
INTRO
 Love love, ai mh mh mh; well well, yori yori
 Ai, chineke meh; am with you ma, love love
 Mh mh, well well; ape planet, yori yori
 Bracket le; am with you ma love love
 Chorus 2x
 Ma love love, with you everything is well well
 Your love dey make my heart do yori yori
 Nobody can love you the way I do
 Am with you ma love love
 Verse 1
 Same thing, same thing way dey make me feel like say you go be my wife
 Na the same thing wey been dey make others dey say I dey waste my time
 Na because I dey respect you girl, spending for you every night and day
 I dey pray for you, because of you I dey fly like butterfly, my love love
 Refrain
 Na this thing make people dey say, I don lose my sense my brain
 But nobody can stop me from loving you, am with you ma love love
 Bracket - Yori Yori - http://motolyrics.com/bracket/yori-yori-lyrics.html
 Repeat Chorus
 Verse 2
 You see the all the things dey flow, some surprise to see how I dey love you so
 Girl I dey suspect say them no know say na you be the person we dey make me flow
 Uuh I tell them say you are a blessing and that's why you are so interesting
 Nobody is understanding the way you are, oh my beautiful girl
Repeat & REFRAIN CHORUS
 Bridge
 Your love dey affect my brain and two e dey make me go insane
 E go make sense if you come my place if you no hear am I go talk am again
 Your love dey affect my brain, oh my love I dey go insane
 Just leave am the way e be, the way it is oh my love.
Repeat REFRAIN
 Outro
 Love love, iya iya, yori yori iya iya, yori Decumzy lee e e eehe
 Ai chai my love love my love love uh my love love
 Nobody can stop me from loving you, am with you my love










