- Votes:
D'banj - Suddenly lyrics
Verse 1
 Oya suddenly
 Step in the club, they're loving me
 Standing so far, yet they're touching me
 I can feel their fingers robbing me
 She's calling me
 Late in the night she's fucking me
 All day long she's stalking me
 And all these happen suddenly, so suddenly
 She go say ori yato sori
 If you ask her why, she go say
 Ori yato sori
 If you ask her wetin she go say
 Owo yato sowo
 Gbogbo wa mo wipe
 Koko yato si koko
Verse 2
 See the girls dem like me
 Cos I dey give dem the kokomisen
 Everyday dem go hala me
 Make I give dem the kokomisen
 Dem go say koko master
 You too sweet like [ja]
 They've seen so many dudes
 But none of them be like me
 Lets say I'm all dem see
 Sharpen your eye I be jjc
 They wan cook for me put [] si
 But ko bo si, my head to strong for dem o
 Quote me, na because of I fashy
 When the girls dem come, I dey treat dem fine o
 Quote me, that they never use to happen like this in my life
 But Now dem know the kind of living
 I'm living, I'm living
 I say now dem know the kind of living
 I'm living, I'm living
Chorus
 Oya suddenly
 Step in the club, they're loving me
 Standing so far, yet they're touching me
 I can feel their fingers robbing me
 She's calling me
 Late in the night she's fucking me
 All day long she's stalking me
 And all these happen suddenly, so suddenly
 D'banj - Suddenly - http://motolyrics.com/dbanj/suddenly-lyrics.html
 She go say ori yato sori
 If you ask her why, she go say
 Ori yato sori
 If you ask her, wetin she go say
 Owo yato sowo
 Gbogbo wa mo wipe
 Koko yato si koko
Verse 3
 I wan talk about this young girl
 One of the finest girls I've seen
 When she step over the dance floor
 Her dance step so enticing
 She would say kokomaster
 You too strong like 
 When we act to the movies
 Especially the late night scenes
 Well I remember the time
 When just to get a girl to be mine
 Dem go tell me say I no fine
 And I poor, I poor I no commit crime
 Dem go dey yap me no be small
 Dem no even send me at all at all
 Jus to bring their number make I call
 Dem go still dey hala at at all at all
 Now dem know the kind of living
 I'm living, I'm living
 I say Now dem know the kind of living
 I'm living, I'm living
Chorus
 Oya suddenly
 Step in the club, they're loving me
 Standing so far, yet they're touching me
 I can feel their fingers robbing me
 She's calling me
 Late in the night she's fucking me
 All day long she's stalking me
 And all these happen suddenly, so suddenly
 She go say ori yato sori
 If you ask her why, she go say
 Ori yato sori
 If you ask her, wetin she go say
 Owo yato sowo
 Gbogbo wa mo wipe
 Koko yato si koko








