- Votes:
Lekham - Omo Dudu lyrics
INTRO:
Eh eh Is your boy Lekham.
Omo Pupa, Sesho on the Beat.
CHORUS:
Omo Dudu ni mo fe
Omo Pupa lo n ko letter oh
Omo dudu nimo fe
Omo pupa lo n pe number oh
Baby girl why oh
Baby I no do oh
Baby girl why oh x2
Sisi I no do oh
Baby girl why oh
Aponbepore I no do oh.
VERSE 1:
Because of Omo pupa.
I change my number oh.
Because of Omo pupa.
Moni I change my mail oh.
After some days naso she come dey call me oh.
She come tell me say,
She dey feel my style oh.
Dem plenty for my hood.
Dem even surrond my house oh.
I will migrate from single.
Me and you go turn to double.
You think am sounding doubtful.
Lets start to begin mingle.
Baby lets stick like a glue.
Omo let stick like a glue.
VERSE 2:
Am the most wanted.
In the street na me they wanted.
Na me omo pupa wanted.
Me myself I no like them.
I no even try to they woo them.
Talkless of I go hook them.
Omo dudu je a re le eh.Lekham - Omo Dudu - http://motolyrics.com/lekham/omo-dudu-lyrics.html
Omo pupa ma wa be eh.
You think say I dey play.
This one no be sere sere.
Na Sesho on the beat eh.
Lekham on the mic eh.
Om pupa ma wa be eh.
Omo dudu je a sere.
Moet henessy champagne.
Mix all of una kafi shaye eh.
VERSE 3:
Aponbepo re eh.
I no do oh
Wa ba mi jo oh.
I no do oh.
Omo dudu ni mo fe eh.
I no do oh.
Omo dudu ni mo fe eh.
Omo wa ba mi jo.
Wa ba mi jo oh.
Baby wa ba mi jo.
You see this girl.
I dey love her oh.
I dey love her oh.
The way she they shake her barca oh.
Omo dudu uh.
Omo pupa eh.
OUTRO:
Is your boy Lekham menh.
Is about that time.
Am out, guys I see you.
Beware of them girls.
I see you Anis.
I see you assorted baby.
I see you Gomah, Arnold.
I see Everybody menh.
Am out, am out.
Sesho on the beat.
Lekham on the mic.
Peace out.